Yepka I just wan write, no be say anything dey
my mind to write, did I just say nothing in my mind, I don lie o 00, lol.
Mehn na this Girl oh, My love, my very own
sweetheart, @ZOAMAA for twitter, that I will
not only catch grenade for her, if BOKO HARAM bomb self show I go catch am with
immediate Effect for her, Lma0OO. But I con do something wey I think say go
make me forget her, but na lie o.
A day did not go bye without me thinking of
her, she call me I no answer, but finally I con agree to talk to her, no be as I
think am e con be o000OOOO, yesterday Night I no eat sleep, the remaining small
garri wey dey house, wey I say make I manage
drink, she lock kitchen, I even con beg
@PROSIST make she help me, she just dey laff, LOL. Even dbanj broada @KOKOMASTER200
wan follow me drag the garri wey I neva see, Hunger is wicked, lol. Plz abeg @ZOAMAA
we have junior and jane to train, don’t deny them the love of their Father,
lol. I LOVE U , Kissessssssssssssssssss

0 comments:
Post a Comment